Take care of yourself…! People can drive 100 miles to com and bury you, but they cannot cross a street to help you.😔
I don’t know why WhatsApp will give you “delete for everyone” option and still go ahead to gossip that you deleted it.
Anywhere I see peace of mind I stay🥺😫
If na your boyfriend body I com for see am no vex I go stay😄🥺🌝😂
*At times I feel like I need love but once I eat, I realize say na hunger dey do me*😅
Person just kiss my picture now now, I just feel m, who be you abeg😥😥😥
Any chat wey go lead me to when are you coming to see me. I don comot hand✋🚶♀️🚶♀️🚶♀️
The devil is such a hard worker. Once you say no more funication, one babe will just text you…. “You dey house”? And to lie again say you no dey house, nah still sin🤔🤔🤣🤣
Your boyfriend cheats and you’re reporting to his friends😏who told you they don’t know🙄
The book I’ll be reading through out today😎😎 “How to change it for my parents and continue to live in their house”😎
*I have money, then I don’t have money. It all just happens so fast*😭😭😭😭😭😭😭😭
When you wake up in the morning and nobody is talking about food😓😓😓